Download as docx, pdf, or txt
Download as docx, pdf, or txt
You are on page 1of 1

YOU TOO MUCH (LYRICS)

CHORUS
Come and join me praise Jehovah coz e do well for me
(Baba you too much o x2 e)
Come and Join me shout hallelujah – baba o se
(Baba you too much o x2 e)
In the morning when I wake up, I raise my hand and thank God o!
(Baba you too much o x2 e)
Alagbada ina – Alawotele oorun
(Baba you too much o x2 e)

VERSE
See I'm counting my blessings; I name them one by one
I tell you the thing surprise me, wetin God don do
Set my foot upon the solid rock (Eh Eh)
He give me food make I chop (Eh Eh)
He opens door even before I knock (Eh Eh)
All the better things wey You do I no fit to talk
(Eh Eh)

CHORUS
Come and Join me shout hallelujah - ose baba
(Baba you too much o x2 e)
In the morning when I wake up, I raise my hand and thank God o!
(Baba you too much o x2 e)
Alagbada ina – Alawotele oorun

[ehn ehn]

REFRAIN
I never see God wey big pass my Jehovah, Jehovah you too much o!
-----
Halle eh eh 8x
Halleluyah Amen 8x

VERSE
Anywhere I go your blessing dey follow me o! Baba, your blessing dey follow me
When I ask God you dey do am for me
You give me better spouse o! Give me better pikin, Give me better Job o!
Give me everything I need
Na you dey lift me up, you no let me to fall, Surprise me with miracles
Na you be my all and all
Baba you too much o!- Baba you too much o!
I don look the whole world o! I never see your type o!
Baba you too sweet o!Nobody be like you
Baba you too much o! - Baba you too much o!

REFRAIN
I never see God wey big pass my Jehovah, Jehovah you too much o!
-----
Halle eh eh 8x
Hallelujah Amen 8x

You might also like