Download as pdf or txt
Download as pdf or txt
You are on page 1of 6

Valentine's Day

Elaborated by: Popa Cristin


Valentine's Day, also called Valentine's Day or


Valentine's Day, is celebrated annually on February
14th.

Originally celebrated as a day of Western


Christianity honoring one or two early saints named
Valentinus, Valentine's Day is recognized as a
cultural, religious, and commercial significance of
love and romantic love in many parts of the world,
although it is not a public holiday. in any country.

In the United States and


elsewhere in the world, candy,
flowers, and gifts are exchanged
among loved ones, all in the name
of Valentine's Day. But who is this
mysterious saint and where do
these traditions come from? Learn

about the significance and history


of Valentine's Day, from the
ancient Roman ritual of
Lupercalia, which greeted spring,
to the customs of giving cards in
Victorian England.

Quotes about Love for Valentine's Day


When first we fall in love, we feel say we sabi all di things we need know
about life, and perhaps we dey right."— Mignon McLaughlin
"Love no dey make di world go 'round. Love na wetin make di ride
worthwhile." — Franklin P. Jones
"Love is life. All, everything wey I understand, I understand only
because I love. Everything is, everything exists, only because I love." —
Leo Tolstoy
"I no wan live—I want love first, and live incidentally." — Zelda
Fitzgerald
"When we love, we always try to become better than we are. When we
strive to become better than we are, everything around us becomes
better too." — Paulo Coelho
18-yr-old charged wit murder for stabbing - Things to know

Valentine's Day history and origin



Day na yearly celebration wey dey
Valentine's Day or St Valentine's
happun every year on February 14.
Na day wen pipo dey show love for anoda pesin or pipo by sending
cards, flowers, chocolates or oda gifts wit messages of love.
Di day get im name from one popular saint, St Valentine, although,
plenty stories dey on who e be.
Di popular belief about St Valentine na say e be priest from Rome for di
third century.
Emperor Claudius II bin ban marriage because e tink say married men
be bad sojas.
Valentine reason say dis no dey fair, so e break di rules and begin
arrange marriages in secret.
When Claudius find out, e throw Valentine for jail and sentence am to
death.
Na for inside jail, e fall in live wit di jailer daughter and on di day dem
go kill am wey be February 14, e send love wey im sign "from your
valentine" give him lover.

Be happy with your loved one


and never give up.

You might also like