JINGLE SCRIPT - Pidgin

You might also like

Download as docx, pdf, or txt
Download as docx, pdf, or txt
You are on page 1of 2

JINGLE SCRIPT- Pidgin

Cue in – Sound of live sport commentary

Voice Over-
See ehhh, shebi u sabi say na the small small tins wey pipul dey feel say
na nothing, nai dey later come favour dem las las
Make u kia kia rush come register for WWW.doingsbet.com , make you
for enjoy;
 100% awoof bonus for ya first deposit wey fit reach #100,000
 Online casino self dey 24 hours
 If your bet self cut, we go still sanma you better bonus make you
for fit try again
 We get better better ogbonge market option wey no dey other
places
 Our customer care no dey sleep & snore. Dem dey kajad
 Plus u go get ur instant payment wey fit reach #50,000,000 for ya
winnings dem.
Better odds and ogbonge betting nai u go enjoy ontop
Soccer
Basketball
Baseball
Tennis
Dog Racing
Casino & mechetra mechetra
As u dey run kitikiti dey run katakata no forget to Enjoy the doings life
with 'doingsbets'
Abeg, dis one no consyn who never reach 18 years
Bet with ya head,.... bet responsibly...

You might also like