Download as docx, pdf, or txt
Download as docx, pdf, or txt
You are on page 1of 3

AYRA

STARR

RUSH

Sabi girls no dey too like talk E dey rush

Animals dey in human form E de rush well well

Padi man nobody like work E be much

But you must hustle of you wan chop No be hype everybody dey crush

E no finish dem wan fight us There’s no dulling with us

If them dey run dem no fit catch up (There’s no dulling with us)

I no dey from say I too righteous

No come dey from say you too like us

Me no get time for the hate

And energy

Got my mind on my money

Make you dance like poco lee

Steady green like broccoli

Steady on my grind no wan hear

What the wan tell me

Kudi na ma fantasy

Dem wan dey check if my tap e no rush

But e dey rush

E de rush well well

E be much

Na god dey make my tap e dey rush

The kind money we touch

You might also like