Download as docx, pdf, or txt
Download as docx, pdf, or txt
You are on page 1of 2

Accra Nights

Plugn6ix & BlaQad


These Days, Accra Nights Are Cold

Hook:
These days Accra Nights are Cold
I dey feel am for my bed the most
Make I step outside, see say I go fit make lucky
(Yie yie yie yie)
Sɛ obi dɔ me a, ɔnka nkyere me o
Ne ame ade lɔma, ne gblɔe nam ma nya loooo
Wey these streets be crazy, but that be what dey gimme life yee

Verse 1:
E nak six, vuvɔ nye wɔm
So I pour a little bit of something in my cup
I drink am then I step out
My Skin Soaking up city lights, maybe my luck go shine today.
Im at the most unusual spaces, you can tell from the gap in my teeth say that be what I’m into
Ohemaa bɛn me na yen kye tu
I’ve been staring at you for so long be like whole world pause…
Then I take a step back into reality
I know girls like you abi you figga you slick
You dey maroon niggas like five times every week
Alas, This Accra be stay by plan
I no fit stress all day come stress at night
Pour me a glass make we toast to life
Trouble may come but this gbɛke, we jam!

Hook:
These days Accra Nights are Cold
I dey feel am for my bed the most
Make I step outside, see say I go fit make lucky
(Yie yie yie yie)
Sɛ obi dɔ me a, ɔnka nkyere me o
Ne ame ade lɔma, ne gblɔe nam ma nya loooo
Wey these streets be crazy, but that be what dey gimme life yee

Verse 2:
I dey the sea side dey catch vibes
Ideas steady bouncing in my mind
The way these streets cold diɛ, you blink nor KPA!
You catch yawa be that
But I was raised by a 5 star hustler
Ebɛ keep your head up, be nobody’s fool
If you do yawa sef, just dust off then you move
Nobody go lick your wound, the hustle for continue
I'm attracted to the crazy chale, no be my fault
Just be say the be where I dey fit in
Black boy on the road taking no losses
I dey love life that be why I dey take chances
I say this Accra be stay by plan
I no fit stress all day come stress at night
Pour me a glass make we toast to life
Tomorrow trouble may come this gbɛke we jam!

Hook:
These days Accra Nights are Cold
I dey feel am for my bed the most
Make I step outside, see say I go fit make lucky
(Yie yie yie yie)
Sɛ obi dɔ me a, ɔnka nkyere me o
Ne ame ade lɔma, ne gblɔe nam ma nya loooo
Wey these streets be crazy, but that be what dey gimme life yee

Accra Nights
(G. Gbewonyo, W. K. Anim-Dankwa & R. Nsiah Duah)(PRS)

Produced by William Kwakye Anim-Dankwa & Richmond Nsiah Duah for PlugN6ix. Written by Gideon
‘BlaQad’ Gbewonyo, William Kwakye Anim-Dankwa & Richmond Nsiah Duah. Guitars by Gideon
‘BlaQad’ Gbewonyo. Recorded by William Anim-Dankwa for PlugN6ix at PlugN6ix Studios, Chantan,
Greater Accra. Arrangement by Richmond Nsiah Duah. A&R by William Kwakye Anim-Dankwa.
Creative Direction by Gideon ‘BlaQad’ Gbewonyo

You might also like