Professional Documents
Culture Documents
1000136716
1000136716
(Mavin, Mavin)
(Bayanni)
Pull up in a brand new Beamer, eh
Know the money be like river, eh
Who? dey no get liver, eh (uh)
Who? ain't nobody bigger, eh
Talo beh? talo beh? talo fe te? (talo fe te?)
T'ati fa uushh, pelu shekpe (pelu shekpe)
Yeah, we came with the spray and the pepper
(Spray and the pepper-'er-'er)
Step inna the room and the energy wey mi carry enter, o l'ewu
Sabi never lose, you know when I dish am, dem go chop am belleful
O ti lor, it's far gone (o ti lor, it's far gone)
Them no fit to fathom (dem no fit to fathom)
Nothing close to random (nothing close to random)
No dey beg your pardon (no dey beg your pardon)
Ayy-ayy, ayy
To the left, to the right, dribble dem like Messi (to the left, to the right,
dribble dem like Messi)
Ayy-ayy, ayy
All yours girls and your boys dem dey crush on my body (all yours girls and your
boys dem dey crush on my body)
Ayy-ayy, ayy
And, I move with God, so, victory is certain (and, I move with God, so, victory is
certain)
Ayy-ayy, ayy
They gat nothing on me